[vc_row][vc_column]

Rema Dominates AFRIMMA Awards Night

Rema Carry AFRIMMA, Win Three Heavy Awards Na big moment be dat for Nigerian music as Rema dominate di AFRIMMA Awards, carry home three major trophies and confirm say him star still dey rise globally. Di night turn celebration of consistency, growth, and grace. Three Solid Wins, No Be Small Thing Rema win Best African […]

Male Artiste of the Year AFRIMMA

Grok AI Don Turn Problem on X

Grok Under Fire as AI Nude Image Wahala Burst for X Grok, the AI chatbot wey Elon Musk xAI build and put inside X (former Twitter), don enter serious wahala after people begin use am create sexualised images of people, including small pikin dem. The matter don raise fresh fear about AI safety and how […]

Grok AI misuse on X app

Yanga FM Don Break Record, Turns Listener to Millionaire!

 Yanga FM First caller don cash out 1 million naira Nigeria’s leading urban-pidgin radio station Yanga 89.9 FM  don set new record . As we become the first radio station for the country to reward one of awa loyal listener with ₦1 million cash . This win happen under the Yanga FM One Million Giveaway […]

Oluwakemi Shonubi (Pceo tvc),Aloysius Emedo ,Marvin Arimi (Gm yanga fm)and Wale pow pow pow

Inside Toke Makinwa’s Lavish Baby Dedication

Toke Makinwa Don Dedicate Her Pikin in Grand Style for Lagos. Popular media personality Toke Makinwa don cause serious buzz for Lagos as she dedicate her baby . Star Baby Yakira,  was dedicated inside one classy, star-studded ceremony wey get everybody talking. From the luxurious hall décor to the A-list guest list, Toke really show […]

Toke Makinwa baby dedication
[/vc_column][/vc_row]

Welcome to WordPress. This is your first post. Edit or delete it, then start writing!

Omotola Don Make Nollywood History And She Give All her Profit Away! Omotola Jalade-Ekeinde no be person wey do things small small. Her first film wey she direct, Mother’s Love, don cross ₦100 million for box office  and she no keep even one kobo for herself. Every single naira? Charity. All of am. Gone. Na […]

Adekunle Gold and Olamide Finally bring ‘Formation’ and E Dey Slap Adekunle Gold and Olamide don finally do wetin Nigerian music fans don dey wait for quietly for years. April 9, 2026, the two of dem drop ‘Formation’ one Fuji-soaked Afrobeats record wey no feel like surprise at all. E feel like something wey suppose […]

Motell Enter Yanga FM Studio Come Nearly Kpai Jaycee and Bybsasa With Laugh Solomon Ovat Motell, the skit maker wey everyone don dey call just Motell, enter Yanga FM studio like man wey no send anybody. Him full name na Solomon Ovat Motell but the internet know am as one thing the guy wey go […]

Omah Lay : “Na The Boyfriend Vex Me, I No Sorry”  Afrobeats bad boy Omah Lay  don finally address the concert dance wey scatter one relationship  and e no dey plan to beg anybody.Him even yarn say the boyfriend no get levels. The Night Wey Break Internet  And One Couple Finish Imagine am. London, February […]

Burna Boy And DJ Tunez cause kasala For Obis House start Serious  Palava Nobody enter Obis house on Monday think say dem go see this kind drama. The plan was to enjoy, chop, drink, shake body small . Then kasala burst like transformer wey don carry light for three years and now the whole internet […]

Phyno Scatter Enugu with free show bring Suprise performce April 5 for Enugu no be ordinary Saturday. E be like say God look down, see say the city don suffer enough, then whisper to Phyno  “Bro, do something.” And Phyno, being Phyno, no do small thing. E carry free concert go International Conference Centre and […]

“I No Fear Betrayal because it fit come from person you love” -CruisewithJoe Joe come yarn with Jaycee and Bybisasa for What’s Up Naija  e open mouth,  open chest, still tell us everything wey don happen. Joseph Obasi, wey people dey call cruisewithJoe , na the kind person wey you go look and know say […]

Asake & DJ Snake don bring Worship ,You no go Dance ke Asake enter 2026 like person wey get score to settle. On March 20  Eid al-Fitr, the first morning after Ramadan finish e drop new single called Worship, featuring DJ Snake. The timing no be mistake. Eid na day of thanks, the song sef […]

  Chude Jideonwo: The Man Behind The Mic Finally Open Up By : Ezurumem Obinna Nigeria most famous listener just get interviewed  and him no hold back at all. Media guru, PR strategist, Red Media board member, and the man wey don make crying on camera look like superpower . Chude Jideonwo recently pull up […]


Current track

Title

Artist