Yanga Exclusives

Motell Enter Yanga FM Studio Come Nearly Kpai Jaycee and Bybsasa With Laugh Solomon Ovat Motell, the skit maker wey everyone don dey call just Motell, enter Yanga FM studio like man wey no send anybody. Him full name na Solomon Ovat Motell but the internet know am as one thing the guy wey go […]

“I No Fear Betrayal because it fit come from person you love” -CruisewithJoe Joe come yarn with Jaycee and Bybisasa for What’s Up Naija  e open mouth,  open chest, still tell us everything wey don happen. Joseph Obasi, wey people dey call cruisewithJoe , na the kind person wey you go look and know say […]

  Chude Jideonwo: The Man Behind The Mic Finally Open Up By : Ezurumem Obinna Nigeria most famous listener just get interviewed  and him no hold back at all. Media guru, PR strategist, Red Media board member, and the man wey don make crying on camera look like superpower . Chude Jideonwo recently pull up […]

Uluoma Rochas-Nwosu: Why This Governor Daughter Comot Mind From Politics Come Face Her Passion! By :Ezurumem Obinna  When daughter of former Imo State Governor Rochas Okorocha enter room, expectation dey enter with her. But Uluoma quietly dey rewrite her own story  one interior design at a time. She recently sit down with Yanga FM for […]

 How Faith Ogbah Silence Her Pain Come Win Two Pageant By : Ezurumem Obinna She cross Atlantic, break record for Texas, come return motherland come collect crown. Faith Ogbah no dey play at all. Yanga FM studio recently receive serious upgrade when Nigerian-American queen Faith Ogbah enter  calm, composed, and carry story wey fit full […]

Di Lioness Don Land: Max FM New Breakfast Queen Don Arrive O! Max FM, di sister station to di one and only Yanag FM, don officially unveil dia newest on-air person, and di radio streets don dey shake already. Make una meet Honey Ojukwu dem dey call am di Lioness of New School Radio — […]

Nigerian Magician Fado the Great Don Break Guinness Record With the Ultimate Lock-In Ibitoye King Fad do 50 hours straight of magic  and the preparation sef na whole story on its own. When Naija people talk say person don “reach another level,” na so so talk most time. But for Ibitoye King Fad wey dem […]

First class Graduate ,Village boy and Americana sound -Cheque yarn am full By :Ezurumem Obinna  Nigerian music star Cheque waka enter Yanga FM Cruise Express show recently come do wetin the internet need — explanation, clarification, and one educated clapback wey land clean. The visit come after social media don dey buzz with people yarning […]

Sarah Martins Don Call Out Yul Edochie & Judy Austin And The Figures No Be Joke At All The actress, philanthropist, and certified internet wahala queen waka enter Yanga FM recently and e was clear say she no come to whisper. She come to talk With full voice ,With names With amounts And with absolutely zero […]

Sarah martins Order Package. He Deliver Love. Internet Deliver Chaos.     Our own Sarah Martins actress, influencer, philanthropist wey get heart of gold been  no know say one simple online order go turn her life upside down like akara wey fall for ground. But e happen, and e sweet pass Telemundo. So she order […]


Current track

Title

Artist