Entertainment
Omotola Don Make Nollywood History And She Give All her Profit Away! Omotola Jalade-Ekeinde no be person wey do things small small. Her first film wey she direct, Mother’s Love, don cross ₦100 million for box office and she no keep even one kobo for herself. Every single naira? Charity. All of am. Gone. Na […]
Motell Enter Yanga FM Studio Come Nearly Kpai Jaycee and Bybsasa With Laugh Solomon Ovat Motell, the skit maker wey everyone don dey call just Motell, enter Yanga FM studio like man wey no send anybody. Him full name na Solomon Ovat Motell but the internet know am as one thing the guy wey go […]
Burna Boy And DJ Tunez cause kasala For Obis House start Serious Palava Nobody enter Obis house on Monday think say dem go see this kind drama. The plan was to enjoy, chop, drink, shake body small . Then kasala burst like transformer wey don carry light for three years and now the whole internet […]
Phyno Scatter Enugu with free show bring Suprise performce April 5 for Enugu no be ordinary Saturday. E be like say God look down, see say the city don suffer enough, then whisper to Phyno “Bro, do something.” And Phyno, being Phyno, no do small thing. E carry free concert go International Conference Centre and […]
“I No Fear Betrayal because it fit come from person you love” -CruisewithJoe Joe come yarn with Jaycee and Bybisasa for What’s Up Naija e open mouth, open chest, still tell us everything wey don happen. Joseph Obasi, wey people dey call cruisewithJoe , na the kind person wey you go look and know say […]
Uluoma Rochas-Nwosu: Why This Governor Daughter Comot Mind From Politics Come Face Her Passion! By :Ezurumem Obinna When daughter of former Imo State Governor Rochas Okorocha enter room, expectation dey enter with her. But Uluoma quietly dey rewrite her own story one interior design at a time. She recently sit down with Yanga FM for […]
How Faith Ogbah Silence Her Pain Come Win Two Pageant By : Ezurumem Obinna She cross Atlantic, break record for Texas, come return motherland come collect crown. Faith Ogbah no dey play at all. Yanga FM studio recently receive serious upgrade when Nigerian-American queen Faith Ogbah enter calm, composed, and carry story wey fit full […]
Di Lioness Don Land: Max FM New Breakfast Queen Don Arrive O! Max FM, di sister station to di one and only Yanag FM, don officially unveil dia newest on-air person, and di radio streets don dey shake already. Make una meet Honey Ojukwu dem dey call am di Lioness of New School Radio — […]
Crayon wake up Drag Don Jazzy ,Internet Catch fire ! Nobody wake up any regular Monday morning expect say dem go see full celebrity meltdown but here we dey. Afrobeats artiste Crayon, wey Don Jazzy formerly sign under Mavin Records, don go social media drag him former oga finish. The crashout so loud, even people […]
Nigerian Magician Fado the Great Don Break Guinness Record With the Ultimate Lock-In Ibitoye King Fad do 50 hours straight of magic and the preparation sef na whole story on its own. When Naija people talk say person don “reach another level,” na so so talk most time. But for Ibitoye King Fad wey dem […]