Month: February 2026

Page: 2

 “I No Fit Dance Anyhow for TikTok to Sell My Film”-Omotola Jalade   Social media don change the movie game finish, but Omotola Jalade-Ekeinde just tell us where she go stop. And honestly? The woman valid like mad . At some point e get where you go draw the line based on your power.  New Age […]

The real Thing wey cause Omotola and Genevieve kasala ! Omotola Jalade just scatter one of Nollywood’s longest-running “rivalries . She don open upfor her recent sit-down with Yanga FM, and the truth go shock you small. The Beef Wey Never Exist  For years, blogs and gossip mills don chew this supposed bad blood between […]

Omotola Jalade: How Federal Government Ban Turn me to cash madam  Nollywood royalty Omotola Jalade-Ekeinde just drop heavy gist for Yanga FM, and walahi? The matter hot pass pepper soup wey dey boil for cold Lagos night. Remember when you no see am on screen for some time she don yarn  wetin really happen and […]

How Goldie’s Angry Spirit Cause Mortuary Wahala -Denrele Edun  Icon Denrele Edun  don enter Yanga FM studio come drop bombshell wey dey shake Lagos pass nepa bill. E come open mouth  say na him use hand dress him late bestie, Goldie Harvey, for mortuary and the thing wey happen that morning go make your body […]

 Fela Kuti Don become the First African Grammy Lifetime Award holder   The Recording Academy just drop bombshell wey dey make the whole music world dey shake. Fela Anikulapo-Kuti, our own legendary Afrobeat Legend ,  collect posthumous Lifetime Achievement Award for Grammy. The same Fela wey don commot since 1997  still make Grammy history. Even After […]


Current track

Title

Artist