Month: April 2025

Page: 4

Michelle Obama Don Talk Say She and Barack Still Dey Together – No Be Divorce Matter Former First Lady for America, Michelle Obama, don finally talk about the rumour say she and her husband Barack Obama wan divorce. Michelle, wey be 61 years old, talk this one when she do podcast with actress Sophia Bush. […]

SERAP Don Warn NBC Say Make Dem Remove Ban on Eedris Abdulkareem Song or Dem Go Carry Dem Go Court One group wey dey fight for people right, SERAP, don tell NBC say make dem remove the ban wey dem put on Eedris Abdulkareem new song, or dem go carry matter go court. The song […]


Current track

Title

Artist