Entertainment

Page: 7

Two Years After: Mohbad Still Dey Our Heart Today mark two years since the sudden death of Nigerian Afrobeats star, Mohbad whose  real name Ilerioluwa Oladimeji Aloba. But even as time don pass, fans never forget the young talent wey shake the music industry before him untimely exit.  The Voice Wey Stop Too Soon Mohbad […]

Uche Montana Flaunt New Range Rover – Nollywood React!  Veteran actress and filmmaker Uche Montana don break table as she show off her latest ride , a brand new Range Rover Sport  just days after one of her colleagues claim say “nobody for Nollywood fit buy G-Wagon”.  From Nollywood Talk to Big Car Moves The […]

Big Soso, Ivatar & Doris Don Commot! 3 Housemates Evicted in One Night Big Drama as House Lose Three Faces at Once Last night, tension full ground as Big Soso, Ivatar, and Doris become the 8th, 9th, and 10th housemates to comot from the house. Na serious shock for fans and even fellow housemates, as […]

Temi Otedola & Mr Eazi Tie Di Knot in Big Man Style. Luxury Wedding Scatter Social Media As Di Couple Say “I Do” in Style Temi Otedola, fashion queen and daughter of billionaire Femi Otedola, don finally marry her longtime bobo and music star Mr Eazi  and dem no do am small. From Iceland ice, […]

Wizkid Scatter Vybz Kartel Show for O2 Arena, London Na big shutdown happen for London as global afrobeat’s star Wizkid storm Vybz Kartel’s O2 Arena show and finish work! The crowd mad, the energy high, and Big Wiz no disappoint. How E Take Happen? Dem bin announce say Vybz Kartel dey host one big concert […]

Gyakie Wan Host Gbege for Lagos to Celebrate Her New Album  Ghanaian music star, Gyakie, don plan one intimate show for her Naija fans inside Lagos. Di special event go happen as part of di celebration for her new album wey she just drop. Gyakie Don Carry Her Love Reach Naija Di “Forever” crooner no […]

Femi Kuti Don Talk True: Why Nigeria Gats Fix Music Touring Wahala  Femi Kuti Talk Say, “Our System Dey Frustrate Talent” Famous Afrobeat musician Femi Kuti , recently spoke about the big problem in Nigeria’s music touring industry. He said that many musicians find it hard to plan shows in different cities or even go […]

Court Don Order DNA Test for Mohbad Pikin  Life, Music And Gist Before DNA Wahala Start Mohbad, wey him real name na Ilerioluwa Oladimeji Aloba, na one fast-rising Nigerian artist wey capture many hearts with songs like “Peace,” “Feel Good,” “Ask About Me,” and plenty others. Him start music hustle under Marlian Music, but later […]

Faith Don Win Head of House,Na Him Time to Shine! Faith Show Strength, Carry HoH for Di Week Big Brother house don get new Head of House, and na Faith wey carry am this time. Di competition no easy at all, but Faith stand strong from beginning to end. As Biggie announce am, housemates shout, […]

 Nollywood Need Intimacy Coaches Sharp Sharp —Osas Ighodaro speaks  “I Still Dey Remember the Disgust” Osas Open Up Popular Nollywood actress, Osas Ighodaro, don open mouth talk her worst kiss experience for set, and e no be small matter. For one recent interview wey go viral, she talk say the actor wey suppose kiss her […]


Current track

Title

Artist