Entertainment

Page: 6

Regina Daniels Cry Out: “Ned Nwoko Dey Arrest My Family Because I Leave Am” Nollywood actress Regina Daniels don shake social media again as she open up say her husband . Senator Ned Nwoko, don begin harass and arrest her family members after she waka commot from their home. The actress talk say she no […]

Show Dem Camp Don Drop Another Hot Album – Afrika Magic Don Land!  Afrobeat Don Get New Vibe Again My people, e don happen again o!  Show Dem Camp  the dynamic rap duo wey dey always give us that sweet blend of Afrobeat and hip-hop  don drop another hot album wey go shake the whole […]

Zlatan Opens Up About Him Humble Beginnings. Zlatan Don Share Him Grass to Grace Story Popular Nigerian rapper Zlatan Ibile don open up about how him music journey start and how life take humble before the fame. For one recent interview, the “Zanku” crooner reveal say before him blow, he once win a car from […]

Wizkid Pikin Bolu Don Drop Music Snippet – Internet Scatter!!! Bolu Don Enter the Music Scene -make una clear road . E be like say music really dey the bloodline, as Wizkid pikin, Bolu, don finally show small sample of him own sound. The young star post one short music snippet online, and since then, […]

Davido Don Kickstart Him Tour for Uyo – Everywhere Scatter! OBO Don Start the Fire! Na true superstar movement wey happen yesterday as Davido kickstart him highly anticipated Naija tour for Uyo, Akwa Ibom State. The moment he climb stage, everywhere just light up see fans shout, sing along, and vibe till midnight. Davido, wey […]

  Qing Madi Don Announce New Jam With Lil Wayne & Keith Sweat  Qing Madi Don Drop Big Gist Na hot gist wey land for internet be this!Afro beat fast-rising singer Qing Madi don finally announce say she get new single wey go drop soon, and e no be ordinary collabo o  she dey feature […]

Erigga Talk Industry Beef, “E Dey Bad, But E Still Help the Culture” Street rapper Erigga don finally open up about the ongoing beef for the rap scene, especially between Blaqbonez and Odumodu Blvck. For one recent interview, the Warri-born rapper talk am as e be  say the back and forth no too good for […]

Niniola Talks Marriage ,confim she dey cook with teni . Afro-house queen Niniola don finally open up on her love life, music journey, and the talk wey people dey carry about her and her sister Teni. She yarn all these things for her recent interview with Yanga FM, and she no hold back at all. […]

Hilda Baci Don Set New Guinness Record with Jollof Rice!  Naija Chef Break Another World Record  Nigerian celebrity chef, Hilda Baci, don enter Guinness World Records again and this time, na for di largest serving of Nigerian-style jollof rice. Di record-breaking event happen for Lagos , and e don spark big celebration across Nigeria and […]

Hilda Baci Set to Break Another Record Today! Na greatness dey cook again! Popular Nigerian chef and Guinness World Record holder, Hilda Baci, don show say she no dey stop anytime soon. Today, she wan cook the largest pot of Jollof rice for Eko Hotels, and fans don gather gidigba to witness history.  From Cook-a-thon […]


Current track

Title

Artist