Entertainment
Page: 3
Omah Lay Don Tease “Don’t Love Me” As Clarity Of Mind Era Don Start Proper The Nigerian Afrobeats star Omah Lay don begin warm ground for him next chapter, and the vibe don already get correct emotions. The Grammy-nominated singer just drop teaser for him new song “Don’t Love Me”. This wey be the second […]
2026 Grammy Predictions: 5 Nigerian Stars Set to Battle for Gold This Sunday! By: Ezurumem Obinna This Sunday, February 1, 2026, the Crypto.com Arena go turn into battleground as five of Nigeria’s biggest musical exports fight for Grammy glory. And trust me, the vibes go dey electric! Who Dey Fight for the Crown? Make we […]
Betrayer? TML Vibez alleged Rift with seyi vibez By; Ezurumem Obinna TML Vibez, the young talent wey don dey make waves for the street, sit down for Yanga FM studio come decide say enough is enough. E don tire to dey hear different versions of him story wey no even sound like wetin really happen. […]
Arike Don Yarn How E Take Meet Okoya Pikin Them: “I Swear, I No Know Who Dem Be” By: Ezurmem Obinna Popular Naija content creator Samuel Banks, wey everybody sabi as Arike, don finally open mouth talk about how e take become padi with the Okoya brothers wey be pikin to one of the richest […]
Seun Kuti enter hot gbas gbos as he drag Wizkid FC naso wizkid reply am Music heavyweight Wizkid don take over world trend again, and this time e no be song or show. The Starboy enter X (formerly Twitter) with fire, and e ignite old beef between am, Seun Kuti, and Wizkid FC. As expected, […]
Wendy Shay Open Up on Bullying After Ebony Reigns’ Death By : Obinna Ezurumem Ghanaian star Wendy Shay don bare her heart for a fresh interview on Yanga FM with Jaycee Talks and BYB Sasa. The AFRIMMA West African Female Artiste of the Year talk how her early days for the industry no be beans […]
Ceeza Milli in Jail? Singer Confess Dark Chapter Afrobeats songwriter Ceeza Milli don shock fans after he open up for Yanga FM interview with Emcee RnB and Ann Chiewei. The hitmaker talk plain say no be lie say he spend three months inside prison. According to am, wrong moves and desperation for quick cash push […]
“Ayra Starr Blow, But Na Me Do Main Push” – Ceeza Milli By : Obinna Ezurumem Afrobeats songwriter Ceeza Milli don drop another hot gist for a recent interview with Yanga FM. The singer talk with full chest say before Ayra Starr become global superstar, na him first spot the talent and push her name […]
Ceeza Milli Spill the Tea on Song Drama By ;Obinna Ezurumem Afrobeats songwriter and music artiste Ceeza Milli don open mouth for a fresh interview with Yanga FM, and the gist hot well well. The singer talk straight say he be original songwriter and no be today he dey craft hits for top artists. According […]
Wendy Shay Bag Best Female Artiste for Western Africa at AFRIMMA Ghanaian singer Wendy Shay don show say she dey on top for West Africa music scene as she bag Best Female Artiste in Western Africa at AFRIMMA Awards. She beat strong competition wey include Tiwa Savage, Ayra Starr, Moily and other big female stars […]