Yanga Exclusives

Page: 7

Five Times Burna Boy Don ‘Crash Out’ for Concerts, According to Viral Online Claims Burna Boy and Him No-Nonsense Stage Style  Global superstar Burna Boy don build reputation as one of Africa biggest performers. At the same time, social media don label am as person wey no dey hide him feelings on stage.Anytime crowd behaviour […]

Nigeria Don Miss Out for World Cup After Last-Minute Defeat to DR Congo Super Eagles Start Well but Finish in Pain Nigeria hopes to enter the next World Cup don scatter yesterday after the Super Eagles lose 2–1 to DR Congo on the 16 day of November for the world cup qualifiers game   a tense […]

Super Eagles Refuse to Train Over Unpaid Bonuses Ahead World Cup 2026 Clash Na serious tension dey now for Super Eagles camp as both players and coaches don refuse to train ahead of their important World Cup 2026 play-off match. Reports show say the team dey vex because their bonuses never still drop, even after […]

  Tife Balogun Aka Champz, Don Blow! “Champion’s Arrival” Hit No. 1 for Apple Music! Na so e be! The music spirit don truly pass from papa go pikin as Wizkid first son, Boluwatife Balogun, with stage name  Champz, finally drop him first-ever Ep  “Champion’s Arrival.” The Ep don already hit number one for Apple […]

Adekunle Gold Drops “Many People” Visualizer ft. Yinka Ayefele & Adewale Ayuba! Naija superstar Adekunle Gold (AG Baby) don finally drop the visualizer for his hit song “Many People”, and as usual, e no disappoint . The video feature legendary Fuji icons Yinka Ayefele and Adewale Ayuba, bringing that sweet old-school Fuji flavor join with […]

I No Dey Form Boss, I Still Dey Learn from Young People – ID Cabasa One of the real OGs for Naija music industry ID Cabasa, don share him secret for staying fresh and relevant even as the sound dey change steady. For one interview wey he do recently for MaxFM, the music producer and label […]

Talent no dey blow person again if money no follow – Fola Afrobeats singer Folapondis wey people sabi as Fola don talk say talent no dey blow person again if money no follow. For one interview wey happen for Max FM, di fast-rising Naija artist open up on how fame don change him life. “Before, […]

I No Hate Women, Na Lie Dem Dey Talk – Odumodu Naija hip-hop star Tochukwu Ojogwu, wey everybody sabi as Odumodublvck, don finally talk him mind about the kasala wey burst after people accuse am say he dey hate on women. The wahala start from one line wey he drop for him 2023 jam ‘Cast’ […]


Current track

Title

Artist