Yanga Exclusives
Page: 3
How Goldie’s Angry Spirit Cause Mortuary Wahala -Denrele Edun Icon Denrele Edun don enter Yanga FM studio come drop bombshell wey dey shake Lagos pass nepa bill. E come open mouth say na him use hand dress him late bestie, Goldie Harvey, for mortuary and the thing wey happen that morning go make your body […]
Denrele Spills: “I Help Person Win Big Brother, She Dey Form For Me Till Today” Denrele Edun the media maverick don open up on Yanga FM about ungrateful beneficiaries and the bombshell wey him drop go make you rethink” During recent sit-down with Yanga FM, our guy yarn am finish about the stress of helping […]
Denrele Edun Opens Up on Industry Demons Denrele Edun no just waka enter Nigerian entertainment industry o baba enter with full feather and gele. Come dey shine like person wey no send anybody papa. But as e be so, the guy wey always dey jolly just yarn wetin fit make your body dey shake. For […]
” Chike Rejected His Share of ‘Love Egbugom’ Profits!” – Syemca Rising Afrobeats sensation Syemca (pronounced see-emka) don open up about his musical journey, family ties, and the beautiful brotherhood he shares with his superstar sibling, Chike. Music Runs in the Blood During his sit-down with Yanga FM, Syemca no just wake up one day […]
Baby Diaz Opens Up on Growth, Sound Switch, and Love for Naija Baby Diaz don open mouth talk him journey as an artiste, and the gist sweet well well. For him latest interview with Yanga FM, the Allonzy crooner break down how him life and sound don evolve over the years, from Uganda to South […]
Betrayer? TML Vibez alleged Rift with seyi vibez By; Ezurumem Obinna TML Vibez, the young talent wey don dey make waves for the street, sit down for Yanga FM studio come decide say enough is enough. E don tire to dey hear different versions of him story wey no even sound like wetin really happen. […]
Arike Don Yarn How E Take Meet Okoya Pikin Them: “I Swear, I No Know Who Dem Be” By: Ezurmem Obinna Popular Naija content creator Samuel Banks, wey everybody sabi as Arike, don finally open mouth talk about how e take become padi with the Okoya brothers wey be pikin to one of the richest […]
ID Cabasa -“Unfinished Business” No Go Ever Finish! By:Ezurumem Obinna OG Producer ID Cabasa don siddon with Yanga FM and scatter everywhere with the kind tori wey im talk. The baba don tell us say im album “Unfinished Business” no go ever finish and before you vex, make you hear wetin im talk first! The […]
Wendy Shay Open Up on Bullying After Ebony Reigns’ Death By : Obinna Ezurumem Ghanaian star Wendy Shay don bare her heart for a fresh interview on Yanga FM with Jaycee Talks and BYB Sasa. The AFRIMMA West African Female Artiste of the Year talk how her early days for the industry no be beans […]
Ceeza Milli in Jail? Singer Confess Dark Chapter Afrobeats songwriter Ceeza Milli don shock fans after he open up for Yanga FM interview with Emcee RnB and Ann Chiewei. The hitmaker talk plain say no be lie say he spend three months inside prison. According to am, wrong moves and desperation for quick cash push […]