Yanga Exclusives

Page: 2

Disrespect Choke for industry and Portable No dey gree  -Praiz Our very own R&B original, Praiz, recently settle down with Yanga FM and e be like say him carry bucket full of truth come. No fake smile, no industry packaging  just raw, correct gist about something wey every artist dey quietly battle wey be Respect. […]

Praiz Break Silence on  X3M Wahala, Depression & How Music Save am From Himself The veteran Afrobeats star sit down and serve some of the most honest gist wey this industry don hear in a long time. From record label wahala to mental health struggle, this interview carry serious weight. The X3M Matter wey heavy […]

SYN: The Ijebu Princess Wey Don Turn Her Pain To Pure Afrobeats Fire Afrobeats newcomer SYN  wey dem call Sweet Yet Nuclear in full  just finish sit-down yarn with Yanga FM, and abeg, she dey come with one mad force . The rising star pour raw truth, cultural pride, and serious career gist all in […]

Wetin Efe yarn about Real Success as an artiste for Naija by :Ezurumem Obinna If you think say Grammy nomination and millions of streams na the only way to measure success for music, Think again . Efe just waka enter Yanga FM and scatter your whole theory to the ground. The former Big Brother Naija […]

Wetin Dey Bond Shoday And Fola? Bromace wey sweet ! Shoday don come out for YangaFM recent interview, and the guy yarn everything raw, no filter. The gist wey drop scatter timeline finish . Shoday confirm say him and Fola no be those two wey just link up because them don blow. These two been […]

 “Akonuche No Be my Best works lyrically”- Priesst  By: Ezurumem Obinna  Fast-rising rapper and Akonuche crooner Priesst  come out yarn everything about how him take come into the limelight and the truth about him viral jam akonuche , and him open up about everything for recent interview with Yanga FM.  The bombshell be say Priesst […]

Shoday: Na TikTok Davido Find Me, DM Me and We Do Nakupenda By; Ezurumem Obinna E no easy to just wake up one morning and find yourself inside studio with Davido. But for afro beats rising star Shoday, na exactly how the story go and him just yarn everything for Yanga FM interview. No filter. […]

 “I No Fit Dance Anyhow for TikTok to Sell My Film”-Omotola Jalade   Social media don change the movie game finish, but Omotola Jalade-Ekeinde just tell us where she go stop. And honestly? The woman valid like mad . At some point e get where you go draw the line based on your power.  New Age […]

The real Thing wey cause Omotola and Genevieve kasala ! Omotola Jalade just scatter one of Nollywood’s longest-running “rivalries . She don open upfor her recent sit-down with Yanga FM, and the truth go shock you small. The Beef Wey Never Exist  For years, blogs and gossip mills don chew this supposed bad blood between […]

Omotola Jalade: How Federal Government Ban Turn me to cash madam  Nollywood royalty Omotola Jalade-Ekeinde just drop heavy gist for Yanga FM, and walahi? The matter hot pass pepper soup wey dey boil for cold Lagos night. Remember when you no see am on screen for some time she don yarn  wetin really happen and […]


Current track

Title

Artist